Lyrics for Jo (Jo Ki Jo) – “2Klyn“
Click the play button below listen and Enjoy the words below:
JO LYRICS
Intro
Oya Jo, Omo Jo
I want to Jo
Oya Jo, Oya Jo
I want to Jo
Jo Jo Jo
Jo kin Jo…. 2klyn
Chorus
Jo kin Jo
Eh
Baraje
Jo kin Jo
Eh
Judi e soke
Jo kin Jo
Eh
Omo baraje
Jo kin Jo
Eh
Omo Judi e soke
Verse 1
Dance to d beat, to d beat
Make you move your body
Your body
Groove to d beat, to d beat
Make I spend ma money
Ma money
Ijo ti mo Jo
I no dey feel ma body
Ma body
Anyhow you do just dey Jo for daddy
For daddy
If you want d money Jo for me
I gat d money, no dey form for me
Na pounds and dollars no be demo
Bar man make we demo
Champagne, scoddy, hennessy
Na wetin I want dey see
Shey you want dey pop rossay
When time go come Shey you go dey
Champagne, scoddy, hennessy
Na wetin I want dey see
Shey you want dey pop rossay
When time go come Shey you go dey
Chorus…
Jo kin Jo
Eh
Baraje
Jo kin Jo
Eh
Judi e soke
Jo kin Jo
Eh
Omo baraje
Jo kin Jo
Eh
Omo Judi e soke
Verse 2
Oya Jo, chioma Jo
Amaka Jo, ijeoma Jo Jo Jo
Oya Jo, Fatima Jo
All ma ladies Jo
Everybody Jo Jo Jo
Dem sey make you dance you just dey denge
Omoge ma lo shige
If you like make you gum body
Everybody just throw body
Champagne, scoddy, hennessy
Na wetin I want dey see
Shey you want dey pop rossay
When time go come Shey you go dey
Chorus.. (X2)
Jo kin Jo
Eh
Baraje
Jo kin Jo
Eh
Judi e soke
Jo kin Jo
Eh
Omo baraje
Jo kin Jo
Eh
Omo Judi e soke
Outro
Ah 1 ah 2
I hold body
Shey you gum body
Ah 1 ah 2
I hold money
Oya you gum body
Champagne, scoddy, hennessy
Na wetin I want dey see
Shey you want dey pop rossay
When time go come Shey you go dey
FOR UPDATE ALERTS
JOIN 360MEDIA WHATSAPP GROUP
JOIN 360MEDIA TELEGRAM CHANNEL
JOIN 360MEDIA FACEBOOK GROUP
FOLLOW 360MEDIA ON TWITTER
Be the first to comment