LYRICS: 2Klyn – Wait

Download 2Klyn Next Rated EP mp3 download
2Klyn Next Rated Back Cover (Track List)
360media Whatsapp Group

Lyrics for Wait – “2Klyn

Click the play button below listen and Enjoy the words below:

WAIT LYRICS
Verse 1
I want to groove just to cool my mind
And make me feel like I run this show
Turn it up make I give you ma flow
Cos na you be the one wey dey bring me joy
I turn d heat wey dey rhyme with the beat
You feel the vibes when i drop it low
Where you from make i follow you go o
Follow you go
I go follow you go o

Bridge
Take it at a time
Make you, pon d beat
Pon d beat
Make you, pon d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove the beat
Take it at a time
Make you, feel d beat
Feel d beat
Make you, feel d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove d beat

Chorus
Oya wait
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Shey we don dey late
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Make we dey relate
As if na sugar and cane
We go pop champagne
When the body vibrate
Omo na sugar and cane
Body go pop champagne

Verse 2
Last night you were so freaky
Thinking about you now make me groovy yea
Oh girl I never feel sey
As a pretty girl you fit move your body
Let it flow but go on low key
You feel the beat just made me freaky, yea
Break it down you know I gat you
All you do just dey burst ma brain
Stand now make you run the show
Rule your world like you be Glo
Put it down make you dance to ma flow
Dance to ma flow
Make you dance to ma flow
I turn d heat wey dey rhyme with the beat
You feel the vibes when you drop it low
Where you from make i follow you go o
Follow you go
I go follow you go o

Bridge
Take it at a time
Make you, pon d beat
Pon d beat
Make you, pon d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove the beat
Take it at a time
Make you, feel d beat
Feel d beat
Make you, feel d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove d beat

Chorus
Oya wait
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Shey we don dey late
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Make we dey relate
As if na sugar and cane
We go pop champagne
When the body vibrate
Omo na sugar and cane
Body go pop champagne

Bridge
Take it at a time
Make you, pon d beat
Pon d beat
Make you, pon d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove the beat
Take it at a time
Make you, feel d beat
Feel d beat
Make you, feel d beat
Slow and steady
Make you, groove d beat
Groove d beat
Make you, groove d beat

Chorus… ( till fade)
Oya wait
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Shey we don dey late
Wetin be the time o
Wetin be your time o
Make we dey relate
As if na sugar and cane
We go pop champagne
When the body vibrate
Omo na sugar and cane
Body go pop champagne

DOWNLOAD MP3 HERE

FOR UPDATE ALERTS

JOIN 360MEDIA WHATSAPP GROUP
JOIN 360MEDIA TELEGRAM CHANNEL
JOIN 360MEDIA FACEBOOK GROUP
FOLLOW 360MEDIA ON TWITTER

About 360media 9457 Articles
360media Music is a media platform based in North Central of Nigeria. We promote or publish media contents like Music (audio and video), News and Articles, advertising etc.

Be the first to comment

Drop your view about this post