LYRICS: 2Klyn – OHO

Download 2Klyn Next Rated EP mp3 download
2Klyn Next Rated EP; Cover Art
360media Whatsapp Group

Lyrics for OHO – “2Klyn

Click the play button below listen and Enjoy the words below:

OHO LYRICS

Intro…
If you like make you dull yourself oho
But see no dey dull my song oho

Chorus…
If you like make you dull yourself oho
But see no dey dull my song oho
If you like make you kill yourself with shayo
But see no dey dull my song oho
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter

Verse 1..
Omoge no go dull yourself
Step to d dance floor baraje
The way we run things na back to back
Dance make you dance just do am jeje
The way you whine dey burst my brain
Just dey roll am from coast to coast
After the show na to take you home
Girl you too fine just do am jeje
Your waist dey burst my brain o
Eh, eh yi eh
You no fit run away o
Oh, oh oh
Your dance dey give me joy o
Eh, eh yi eh
You no fit run away o
Oh, oh oh

Chorus…
If you like make you dull yourself oho
But see no dey dull my song oho
If you like make you kill yourself with shayo
But see no dey dull my song oho
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter

Verse 2…
I love the kind of waist wey be sey you carry
To ba mind, wa je ka faji
Pretty babe, come make me your zaddy
To ba mind, wa je ka party
The way you berele mole, you make a man sin
Your back side alone is a mountain
Your waka alone is a cat walk
And na your face i go use for d art work
Girl your make up o ti ba e
Baby tell me how can I get to your handle
Girl your beauty o ti cast
I wanna be d one wey be sey you dey handle

Chorus…
If you like make you dull yourself oho
But see no dey dull my song oho
If you like make you kill yourself with shayo
But see no dey dull my song oho
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter
Baby no mind dem nobody is badder
Wetin I sabi na to make una gather
Baby no mind dem every babe get sugar
Babe na bae e no matter ajebutter

Outro
Girl your make up o ti ba e
Baby tell me how can I get to your handle
Girl your beauty o ti cast
I wanna be d one wey be sey you dey handle

DOWNLOAD MP3 HERE

FOR UPDATE ALERTS

JOIN 360MEDIA WHATSAPP GROUP
JOIN 360MEDIA TELEGRAM CHANNEL
JOIN 360MEDIA FACEBOOK GROUP
FOLLOW 360MEDIA ON TWITTER

About 360media 9457 Articles
360media Music is a media platform based in North Central of Nigeria. We promote or publish media contents like Music (audio and video), News and Articles, advertising etc.

Be the first to comment

Drop your view about this post