[Lyrics] Burna Boy – “African Giant”

Burna Boy – “African Giant” (The Lyrics)

Burna-Boy-African-Giant-Lyrics-image
Burna-Boy-African-Giant-Lyrics-image

Burna Boy – “African Giant Lyrics”

360media Whatsapp Group

Below is the lyrics for Burna Boy‘s African Giant.


[Intro]

Telli me down
Telli me telli me down…
Wooyiwooyi woo

[Hook]
Tell ’em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo’logo logo
Who no getti person wey me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

[Verse 1]
See nobody do it better‚ better than me
Can’t nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry Grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because God no give you
More than you can handle
Na so dem mama go bella
‘ebelebe lo’
Na so dem papa go hala
‘ebelebe oo’

Ogododelugo chi chi (3ce)
Ele li le le oo
Ogododelugo chi chi (3ce)
Ele li le le oo

[Hook]
Tell ’em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo’logo logo
Who no getti person wey me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Telli me telli me down
Telli me telli me telli me down….

[Outro – Igbo native tongue]

About 360media 9457 Articles
360media Music is a media platform based in North Central of Nigeria. We promote or publish media contents like Music (audio and video), News and Articles, advertising etc.

Be the first to comment

Drop your view about this post