LYRICS: 2Klyn – NeverGiveUp

Download 2Klyn Next Rated EP mp3 download
2Klyn Next Rated EP; Cover Art
360media Whatsapp Group

Lyrics for Never Give UP – “2Klyn

Click the play button below listen and Enjoy the words below:

NeverGiveUP LYRICS

Intro…
Hu hu hu, hu hu hu
Eh, 2klyn
Starjizzy on this one

Verse 1
Whatever tin wey you dey do
No forget sey na ma God give you
Make you no ever think sey e no good
Cos people dey wey wan be like you
Make you no forget d realities of life
Sey you go try and try just to go high
You go even try harder now to stay high
To stay in d game my brother go shine ur eye
Eh
Just take it cool
I sey
And pray to God
Eh
It will be good
Make you stand up and make a move

Chorus…(X2)
Never give up on your dreams
No matter how many times you fall
You gonna make it high
You have to keep on keeping on
(My brother)

Verse 2
Now see me where I am today
Make you know sey me I don elevate
I just dey trow cash everywhere I go
And d people just dey show me love
No be me do am na d work of God
He lifted me above my enemies
Nobody fit stop me as I just dey move
I thank baba God He showed me d way
Just take it cool
Eh
And pray to God
I say
It will be good
Make you stand up and make a move

Chorus…
Never give up on your dreams
No matter how many times you fall
You gonna make it high
You have to keep on keeping on
(My brother)

Verse 3
The journey of thousand miles
Dey begin with a single step
If you fall on d way no mean defeat
Get your feet back on the ground and move on
Make you no forget d realities of life
Sey you go try and try just to go high
You go even try harder now to stay high
To stay in d game my brother go shine ur eye

Chorus…
Never give up on your dreams
No matter how many times you fall
You gonna make it high
You have to keep on keeping on
(My brother)

Outro
Ye…
Never give up brother
Just keep on hustling one day you gonna make it
Hustle no easy
2klyn say so

DOWNLOAD MP3 HERE

FOR UPDATE ALERTS

JOIN 360MEDIA WHATSAPP GROUP
JOIN 360MEDIA TELEGRAM CHANNEL
JOIN 360MEDIA FACEBOOK GROUP
FOLLOW 360MEDIA ON TWITTER

About 360media 9457 Articles
360media Music is a media platform based in North Central of Nigeria. We promote or publish media contents like Music (audio and video), News and Articles, advertising etc.

Be the first to comment

Drop your view about this post