LYRICS: 2Klyn – Ijeoma

Download 2Klyn Next Rated EP mp3 download
2Klyn Next Rated Back Cover (Track List)
360media Whatsapp Group

Lyrics for Ijeoma – “2Klyn

Click the play button below listen and Enjoy the words below:

IJEOMA LYRICS

Intro…
Give me love make I see
I go show you love you go see
Give me love you no go sick
Even when you sick you go heal
Give me love make I see
I go show you love you go see

Chorus…(X3)
Ijeoma, Oya give me love
Omalicha nwa, your body need my money
I go give you ma love eh eh
You bi, asa nwa.

Verse 1
I’m so in love and no time for story o
Girl I go give my heart o plus my money o
I kukuma no dey give up
Cos you just dey form you no dey pick call
I no go lie I don date before
Even before ejiofor come tell you say I fall
Somebody help me tell ijeoma
I no be woman wrapper I no be obioma
You never know wetin you get o
When e go your eye go clear o

Chorus… (X2)
Ijeoma, Oya give me love
Omalicha nwa, your body need my money
I go give you ma love eh eh
You bi, asa nwa.

Verse 2
So many thing you do me e funny o
Baby boo make you know sey you kill me o
For so long you don dey tell me
Make I no ever think sey you go love me
I no go ever think am to let you go
Everyday i’m sleeping na to hold you o
Somebody help me tell ijeoma
I no be woman wrapper I no be obioma
You never know wetin you get o
When e go your eye go clear o

Chorus… (4x)
Ijeoma, Oya give me love
Omalicha nwa, your body need my money
I go give you ma love eh eh
You bi, asa nwa.

DOWNLOAD MP3 HERE

FOR UPDATE ALERTS

JOIN 360MEDIA WHATSAPP GROUP
JOIN 360MEDIA TELEGRAM CHANNEL
JOIN 360MEDIA FACEBOOK GROUP
FOLLOW 360MEDIA ON TWITTER

About 360media 9457 Articles
360media Music is a media platform based in North Central of Nigeria. We promote or publish media contents like Music (audio and video), News and Articles, advertising etc.

Be the first to comment

Drop your view about this post